Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
O Emmanuel Oluwatosin
O Emmanuel Oluwatosin
Songwriter

Lyrics

Patient Dey preach I Excise am Grew from the nines no Fertilizer Many time me tire no vulgarizer Voicing for the Mulla me I no be fighter Dem Dey beef dem dey talk dem criticize am Wetin I no fit afford me I no dey price am Dem Com wonder wetin Dey energize am Before the Matter go cast me I don japa Arojah rojah Mo tana wo le ani wan ferege I'm good in my zone nobody fit throw me shades I get many haters wey wan see me fail I really came for the deal no go use me play Mo tana wo le ani wan ferege I'm good in my zone nobody fit throw me shades I geti many haters wey wan see me fail I really came for the deal no go use me play Who Jah bless no man course Because I'm bless us not my fault Story story story dem been telling me oh When you hear the gbedu make you carry your soul Who Jah bless no man course Because I'm bless not my fault Story story story dem been telling me oh When you hear the gbedu make you carry your soul So when you see me outside Fasaria gia chrimata Rose from the concrete nah me that guy I cut you off when you killing my vibe Oh no Mama tell me make I sofri She say all this things to God pray nah small thing Baba that your grace me I've been wanting So I tell all my niggas make dem pkonkpi Who Endorse me Arojah rojah Mo tana wo le ani wan ferege I'm good in my zone nobody fit throw me shades I get many haters wey wan see me fail I really came for the deal no go use me play Mo tana wo le ani wan ferege I'm good in my zone nobody fit throw me shades I geti many haters wey wan see me fail I really came for the deal no go use me play Who Jah bless no man course Because I'm bless us not my fault Story story story dem been telling me oh When you hear the gbedu make you carry your soul Who Jah bless no man course Because I'm bless not my fault Story story story dem been telling me oh When you hear the gbedu make you carry your soul Who Jah bless no man course Because I'm bless not my fault Story story story dem been telling me oh When you hear the gbedu make you carry your soul
Writer(s): O Oluwatosin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out