album cover
Shoot
31
Pop
Shoot was released on May 5, 2023 by SauceZilla Ent as a part of the album Shoot - Single
album cover
Release DateMay 5, 2023
LabelSauceZilla Ent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lking
Lking
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lucky Ejeh
Lucky Ejeh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
West
West
Producer

Lyrics

Naso the girls dem call me
I no waste no time
Freshen up with my Nike
“Soft”
No stain my white
Sharp guy me I pick up the car key
Drive down to the spot
Naso kele them plenty
“Huh”
I gas shoot my shot
Naso I shoot a shot Ooo
Shoot a shot Ooo, Shoot a shot O
I Dey wait for the result Ooo
Result Ooo, Result O
Naso I shoot a shot Ooo
Shoot a shot Ooo, Shoot a shot O
I still dey wait for the result Ooo
Result Ooo, Result O
Ihe NeMe you Dey make me sit up
Shey your papa na preacher man cause you Dey bless E my soul
Omoge make you touch E your toe
Favour make we feel alright
If I touch you shey na bad thing ?
Baby come close no acting ,
Do me a Favour make I feel your body
Make I comot your undies
Na she Dey make me horny
Omo this girl na Baller
Sharp guy one corner
If she hear this Gbedu she go shake her body
Jedi Jedi she be sugar baby
Make you call her
Money Dey make I order
Shey you be bank loan cos you don get my interest
Woman in tech you go run my fintech
Shey you be bank loan cos you don get my interest
Woman in tech you go run my fintech
Naso I shoot a shot Ooo
Shoot a shot Ooo, Shoot a shot O
I Dey wait for the result Ooo
Result Ooo, Result O
Naso I shoot a shot Ooo
Shoot a shot Ooo, Shoot a shot O
I still dey wait for the result Ooo
Result Ooo, Result O
Ihe NeMe you Dey make me sit up
Shey your papa na preacher man cause you Dey bless E my soul
Omoge make you touch E your toe
Written by: Lucky Ejeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...