album cover
Body
2
Afro-Beat
Body was released on May 19, 2023 by SOJ as a part of the album Body - Single
album cover
Release DateMay 19, 2023
LabelSOJ
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abdulkhaliq Afolayan
Abdulkhaliq Afolayan
Songwriter

Lyrics

Fight for your love like Django
Na where you dey wey I won go
You make i feel like a don blow
Give me action film but in slow mo oh oh
Wetin you do me I don't know
Odoewu give me one blow
I dey for your door like the popo
Tell your mama sey me I don show oh oh
Oh my God oh
Wetin you carry fit to kill a man oh
Make you no go put me in a body bag
I wanna see what's in that goody bag oh
Goody bag oh
Oh my God oh
Wetin you carry fit to kill a man oh Make you no go put me in a body bag oh
I wanna see what's in that goody bag oh Goody bag oh
Give it up for my baby oh
Ehhh
One time for my baby oh
Ooooh
Girl buss it down for me oh
Ehhh eh
Now she tell me say she ready oh
Ma kpa mi now
Give it up for my baby oh
Ehhh
One time for my baby oh
Ooooh
Girl buss it down for me oh
Ehhh eh
Now she tell me say she ready oh
Ma kpa mi now
Don't lie to me
Say you go dey down for me
If the money run out and I no get clout Shey you go stay down for me
One question Say you go stay true to me
If you need someone and I no dey town Shey you go stay true to me
Oh my God oh
Wetin you carry fit to kill a man oh
Make you no go put me in a body bag oh
I wanna see what's in that goody bag oh
Goody bag oh Oh my God oh
Wetin you carry fit to kill a man oh Make you no go put me in a body bag oh
I wanna see what's in that goody bag oh
Goody bag oh
Give it up for my baby oh
Ehhh
One time for baby oh
Oooh oh
Girl buss it down for me oh
Ehhh eh
Now she tell me say she ready oh
Ma kpa mi now
Give it up for my baby oh
Ehhh
One time for baby oh
Ooooh oh
Girl buss it down for me oh
Ehhh eh
Now she tell me say she ready oh
Ma kpa mi now
Give it up for my baby oh
Ehhh
One time for baby oh
Ooooh oh
Girl buss it down for me oh
Ehhh eh
Now she tell me, say she ready oh
Ma kpa mi now
Give it up for my baby, yo
Ehhh
One time for my baby oh
Ooooh oh
Girl buss it down for me oh
Ehhh eh
Now she tell me, say she ready oh
Ma kpa mi now
Written by: Abdulkhaliq Afolayan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...