album cover
Trouble
9
Soul
Trouble was released on April 25, 2023 by Presh Milli as a part of the album Trouble - Single
album cover
Release DateApril 25, 2023
LabelPresh Milli
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Presh Milli
Presh Milli
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Presh Milli
Presh Milli
Songwriter

Lyrics

I non wan puttin myself for trouble
I non wan puttin myself for somthing
Wey go bringing me down trouble
I non wan puttin myself for trouble
I non wan puttin myself for somthing
Wey go bringing me down trouble
Away
Away
Away
Away
Na oluwa wey dey shower me
Na him canopy wey dey cover me
Na oluwa wey dey shower me
Na him canopy wey dey cover me
I dey my own i non want any trouble
Some people dey fight everyday
Dem non want to stop oo
Na money i dey find for my junction
Nobody can stop me to shine
Nobody can preasure me
Right now oluwa don turn my water to wine
Right now he make my life so beautiful
I non dey form
I non dey shake
Non come dey preasure me
For watin i know for myself
Non con dey do do me keteke ketete oo
He don turn my life around
He don make me so great
God i thankin you
For everything you've done for me
Away
Away
Away
Away
Na oluwa wey dey shower me
Na him canopy wey dey cover me
Na oluwa wey dey shower me
Na him canopy wey dey cover me
I non wan puttin myself for trouble
I non wan puttin myself for somthing
Wey go bringing me down trouble
I non wan puttin myself for trouble
I non wan puttin myself for somthing
Wey go bringing me down trouble
Written by: Presh Milli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...