Lyrics

Uh, yeah Vibes Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If dem dey run, dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no get the time for the hate and the bad energy Got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush (e dey rush) E dey rush well, well, e be much (e be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (e dey rush) E dey rush well, well, e be much (e be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (there's no dulling with us, oh) Pa-pa-ri (oh) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Ta-ra-pa-pa-ri-pa Jofúnmí Japata, I dey go Ghana (yeah) You never touch, you dey form papas (yeah) Which kind money we never see before? Kọ'sí ẹlòmí, got me feeling I'm the one Ajé, ajé, ajé, can never take my cake away, ajé You can't count my grace I just dey my lane, my lane Me no get the time for the hate and the bad energy Got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me Kudi na my fantasy (yeah, yeah) Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah) But e dey rush (e dey rush) E dey rush well, well, e be much (e be much) Na God dey make my tap, e dey rush (yeah) The kind money we touch, yeah E dey rush (e dey rush) E dey rush well, well, e be much (e be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (there's no dulling with us) 'Cause e dey rush E dey rush well, well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well, well, e be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (there's no dulling) Yeah, yeah Yeah, yeah Hmm-mm, ah
Writer(s): Alexandre Uwaifo, Henri Velasco, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Oghenemine Omoferi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out