Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sean Tizzle
Sean Tizzle
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwaseun Morihanfen
Oluwaseun Morihanfen
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
K Pillar
K Pillar
Producer

Lyrics

Anytime wey dem dey wahala me Oluwa na you dey pamper me Na you say make me I no worry The way you bless me just dey wonder me Alubarika Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Alubarika Ni gbogbo wa n fe Hallelujah Alubarika Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Alubarika Ni gbogbo wa n fe Hallelujah Ile aiye yi nika Wan le so Trouser eniyan di nicker Perere mi for insta Dem dey sasako mi for Twitter But you know I'm not a quitter I & I is a believer Fortune smile on me quicker And you know I'm an achiever Anytime wey dem dey wahala me Oluwa na you dey pamper me Na you say make me I no worry The way you bless me just dey wonder me Alubarika Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Alubarika Ni gbogbo wa n fe Hallelujah Alubarika Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Alubarika Ni gbogbo wa n fe Hallelujah Ire a Kari Eni ba lomo Eni kan loba Eni lo lomo Wetin I carry Oil dey for me head And e sure for me My daily bread I don go embassy tire Just to get visa And now I am on fire I'm chilling in Ibiza Alubarika Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Alubarika Ni gbogbo wa n fe Hallelujah Alubarika Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Ni gbogbo wa n fe Alubarika Ni gbogbo wa n fe Hallelujah Oya send your blessings from above Send down like manner from above Send your blessings from above
Writer(s): Oluwaseun Morihanfen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out