album cover
Adofo
182
World
Adofo was released on June 16, 2023 by WIND VANE MUSIC as a part of the album Dues
album cover
AlbumDues
Release DateJune 16, 2023
LabelWIND VANE MUSIC
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sean Tizzle
Sean Tizzle
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwaseun Morihanfen
Oluwaseun Morihanfen
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Finito
Finito
Producer

Lyrics

Steady for me
Lately I Dey crazy
No other but you my
Fiesta forever
Steady for me
Lately I Dey crazy
No other but you my
Fiesta..
Seeing you like this
Body wey dey cause crisis
My guy wan tap anointing
But I know you won’t like this you won’t like this
Oh baby yeah
Make you try come with me
Make I give you good loving
Make I give you good company
Se na weyo mena
Se na weyo mena
Me se wokawa
Me se wokawa
Baby yeah
Ado, Ado, Ado, Ado, Ado, Ado
Baby adofo
The way you glow
Way you fine baby
Sunshine for your eye baby
Make we wan realize sey
Na you come be my wife ey
I don’t know I don’t know I don’t know I don’t know
What ama do without your love
What ama do without your touch baby yeah
Se na weyo mena
Se na weyo mena
Me se wokawa
Me se wokawa
Baby yeah
Ado, Ado, Ado, Ado, Ado, Ado
Baby adofo
Seeing you like this
Body wey dey cause crisis
My friend wan tap anointing
But I know you won’t like this you won’t like this
Ado, Ado, Ado, Ado, Ado, Ado
Baby adofo
Sean Tizzle
Written by: Oluwaseun Morihanfen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...