album cover
Survival
97
Music
Survival was released on May 9, 2023 by Juice Music as a part of the album Juice - EP
album cover
Release DateMay 9, 2023
LabelJuice Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ketty Cole
Ketty Cole
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kennth Chidiebere Okafor
Kennth Chidiebere Okafor
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
O2 BEATZ
O2 BEATZ
Producer

Lyrics

Oh yea
Juice
People they ma bad sometimes
Me I no get joy me dey try survive
Body wey dey pepper no dey kiss and grab
Make you no judge me cuz you don't know my fight
When you see me falling out
Make you no blame me cuz i've seen a lot
Trouble here and there wey Dey make me lost
Remain to take away off my dreadlock
Abeg no disturb me now
Only God I pray make e Free me now
I love you that you care understand me now
Me I know my myself I'm the stronger one
Oh when you look at me
Tryna understand that it's never easy
Man i've been a lot but the positive win
Tryna work away from negative vibe
Oh when you look at me
Tryna understand that it's never easy
Man i've been a lot but the positive win
Tryna work away from negative vibe
People they ma bad sometimes
Me I no get joy me dey try survive
Body wey dey pepper no dey kiss and grab
Make you no judg me cuz you don't know my fight
People they ma bad sometimes
Me I no get joy me dey try survive
Body wey dey pepper no dey kiss and grab
Make you no judg me cuz you don't know my fight
Enemy dey waste talk
Everyday me dey try make I keep up
I don work don wait make I catch up
I don fall no mean say me I no go stand up (I stand up again)
Make you no go Doubt am
I don pray I don fast On my data
All see turned me into a monster
Very soon me I gon be the greater
Oh when you look at me
Tryna understand that it's never easy
Man i've been a lot but the positive win
Tryna work away from negative vibe
Oh when you look at me
Tryna understand that it's never easy
Man i've been a lot but the positive win
Tryna work away from negative vibe
People they ma bad sometimes
Me I no get joy me dey try survive
Body wey dey pepper no dey kiss and grab
Make you no judge me cuz you don't know my fight
People they ma bad sometimes
Me I no get joy me dey try survive
Body wey dey pepper no dey kiss and grab
Make you no judge me cuz you don't know my fight
Written by: Kennth Chidiebere Okafor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...