Lyrics

I Can feel it tonight You go be the one I wan Dey with oh baby Tonight Girl I want to show you Something different baby Tonight Girl I know sey na you Wey go drive me Crazy all night You Dey make me Nuh Nuh You Dey make me Nuh Nuh You gat me thinking with my kponnana Na you Dey make me Nuh Nuh You Dey make me Nuh Nuh You Dey make me Nuh Nuh You gat me thinking with my kponnana Na you Dey make me Nuh Nuh For real Your body be the reason why I can't let go I'm for real O de ti le ma Gbo ngbro But la le wa mo mi Take you to the moon with me Feels okay by you baby you baby Body banging body fe kin Shi from the back like Roberto Carlos Bo she n Pariwo Wan ni parlor Omo rora Ma je sha ma je lo Mo ti gbe debe She call me the pilot Omo You Dey make me Nuh Nuh You Dey make me Nuh Nuh You gat me thinking with my kponnana Na you Dey make me Nuh Nuh You Dey make me Nuh Nuh You Dey make me Nuh Nuh You gat me thinking with my kponnana Na you Dey make me Nuh Nuh I can feel it tonight You go be the one I wan Dey with oh baby tonight Girl I want to show you something different baby tonight Girl I know say na you way go drive me crazy all night You Dey make me Nuh Nuh You Dey make me Nuh Nuh You gat me thinking with my kponnana Na you Dey make me Nuh Nuh You Dey make me Nuh Nuh You Dey make me Nuh Nuh You gat me thinking with my kponnana Na you Dey make me Nuh Nuh
Writer(s): Usman Aliyu, Chukwuma Martin Okoye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out