album cover
Kolo
album cover
Kolo was released on May 12, 2023 by Rushafella Records as a part of the album Rushafella To the World
May 12, 2023
LabelRushafella Records
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Yo Rushafella Wossop
Girl call me in the morning
When you need somebody
I will be there when you want me
I know it's getting crazy
It's you just ain't nobody
Na you go Dey body
I carry your matter for my head
But maybe I nor fit kill myself
Dumebi nor get rema sef
Anybody try, ago jaz am kpa
Like Samson and Delilah my dear
Na you wey go make me kill myself
Where you wan go, ago follow go
Na you make a mandem kolo lololo
Make I kolo lo lo lo for your
Kolo lo lo lo for your lovi oo
Make I kolo lo lo lo for your
Oh lo lo lo
Make I kolo lo lo lo for your
Make Kolo lo lo lo for your lovi oo
Make I kolo lo lo lo for your
Say you Dey make I johnny
Say as Dey be for body oo
Na weytin kill man, sweet body oo
Na you go make I spend money oo
Say you Dey make I johnny
Say as Dey be for body oo
Na weytin kill man, sweet body oo
Na you go make I spend money oo
I carry your matter for my head
But maybe I nor fit kill me
Dumebi nor get rema sef
Anybody try, ago jaz am kpa
Like Samson and Delilah my dear
Na you wey go make me kill myself
Where you wan go, ago follow go
Na you make a mandem kolo lololo
Make I kolo lo lo lo for your
Kolo lo lo lo for your lovi oo
Make I kolo lo lo lo for your
Oh lo lo lo
Make I kolo lo lo lo for your
Kolo lo lo lo for your lovi oo
Make I kolo lo lo lo for your
Written by: Joseph Monney

Loading...