album cover
Work
1
Pop
Work was released on May 26, 2023 by Areaboizilly as a part of the album No Perfect Time - EP
album cover
Release DateMay 26, 2023
LabelAreaboizilly
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM169

Credits

PERFORMING ARTISTS
Areaboi Zilly
Areaboi Zilly
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Areaboi Zilly
Areaboi Zilly
Songwriter

Lyrics

Hmmmm
Hmmmm hmmm hmmmm
Areaboi hmmmmm
Bad girl she naughty
Talk say she want me
Won ni won wa mi yeah
She whine it pon me
Doing me dutty
And I\'m sipping henny yeah
I know my dreams are to vivid
I be feeling lucid
When I dey explain am
But I hope you go listen
Help me find reason
I\'m up to something
Cos if na gbona
Me I dey gbona
When my music dey play people turn up
Osakpolor wey my ayon(drink)
Bad energy stay far away
As you dey wait for life
Life nor go wait for you
As you dey find money
Dey try to chop belleful
Nor be who suffer pass
Go make am my brother jeje ooh
So as you dey pray dey work
Nobody work for you
Nobody go work for you
After the pain na wetin I gain
Before the sun I was in the rain
What doesn\'t kill you makes you stronger
I don tire bros
Gimme cold mineral and kpof kpof
I feel so proud when u remember
My brothers
Back in the day
Nobdy thought we\'d make it this far
Ikpoba hill Boys with a dream
We must conquer
Mindset of a hustler
When my guy pull up
Him nor dey too talk
Don esobar lifestyle lifestyle
Cos the money too long
Osakpolor bring more ayon(drinks)
Bad energy stay far away yeee
As you dey wait for life
Life nor go wait for you
As you dey find money
Dey try to chop belleful
Nor be who suffer pass
Go make am my brother jeje ooh
So as you dey pray dey work
Nobody work for you
Nobody go work for you
Written by: Areaboi Zilly
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...