album cover
Normally
90
Alternative
Normally was released on May 5, 2023 by IKA NATION as a part of the album Normally - Single
album cover
Release DateMay 5, 2023
LabelIKA NATION
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM196

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
BadBwoy DMF
BadBwoy DMF
Performer
Davygee
Davygee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oladimeji Fatola
Oladimeji Fatola
Songwriter
David Olujobi
David Olujobi
Songwriter

Lyrics

A poor man that is left with no choice
Anything way he see na him he go chop
The prayer come be say make he no chop wetin go kpai am
He go see wetin he like but he no fit to buy am
He no fit afford am
I no pray for Sapa
I no pray for Sapa cause Sapa dey humble
You go soak Garri you go grumble
You go remember the times when you dey fumble
The rest na TB Normally
Normally we suppose dey enjoy
We suppose dey ball
We suppose dey Faaji
But everyday no be Christmas sometimes na Sallah Mo’ Salah (Salah)
605 pass me my lighter my ganja
Make I smoke my sorrows away (away)
He get many things wey I Dey think
Omo the matter long like limousine
Shey if I broke na me wey go face my thing
Better days ahead Omo na film ah
He get many things wey I Dey think
Omo the matter long like limousine
Shey if I broke na me wey go face my thing
Better days ahead Omo na film ah
So I fire ya o
Sey me I no go tire ya o
Pass me my lighter
Make I roll up my ganga
Sey Emi de ti shamayan o
So I fire ya o
Sey me I no go tire ya o
Pass me my lighter
Make I roll up my ganga
Omo Oro de ti shamayan o
Ah ahhh
Omo sey na reggae or na Fuji
Modele Korin bi fela kuti
Whenever I Dey grind on my skushis
Say my gbedu bad and is boujee
You no go fit reason am cus say
No be you Dey feel am
You wan Dey see mommy happy
And you Dey go through sapa
Oju mi ri oju mi ri
And he Dey make me para
If you feel quarter what I feel
You go carry kala
Omo you go carry kala ah Ah
You go carry kala
Omo you go carry kala ah Ah
Written by: David Olujobi, Oladimeji Fatola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...