Lyrics

Life separates me from my friends We were good then we switched at the end Cause now we have money in our minds and stress every time And we just can't pretend I miss the days when we live with no stress When nobody get time to impress But now yawa don full my head I go just hold one drink to myself Till My problem is over And my trouble is over Me I no wan dey sober (I no wan dey sober) until My problem is over and my trouble is over Me I no wan dey sober (I no wan dey sober) Until My problem is over My trouble is over Me I now an dey sober I now an dey sober Until My problem is over My trouble is over Me I now an dey sober I now an dey sober If I no call or text No be say I don forget All the times wey me and you spend But I just get some things for my head Oh ah hmmmm Different things everyday wey dey affect My mood What can I do Oh oh How many battles man don fight But I no give room for depression So many people smile for face But dem go dey battle with pressure Man no fit move with tension Me I no like any pressure That's why I hold my drink to hand Till My problem is over and my trouble is over Me I no wan dey sober (I no wan dey sober) until My problem is over and my trouble is over Me I no wan dey sober (I no wan dey sober) Until My problem is over My trouble is over Me I now an dey sober I now an dey sober Until My problem is over My trouble is over Me I now an dey sober I now an dey sober
Writer(s): Victor Oshodin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out