Lyrics

No time for Hanky Panky I like guys wey dey spend money But I know you no getty money So I try to comot body You no getty money, But you want to gumbody I no dey for that P So I comot body I'll be BIG oh! See I'll be BIG oh! We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh! 0.2 got nothing on me oh! Faraway, Very BIG eyoo oh oh! Me and my bro we go go places We go enter league oh! I know all this love is in vain I give you zobo, You want champagne You can't get enough Everytime you complain My energy you drain, Yiyiyi Say she need a nigga wey go always treat her right Say she need a nigga wey go always treat her better Say she need a nigga wey go always dey her side But i no get Gucci or Prada But I know, that you notice You dey ignore, but you don't know this This shit is critical And loving you is mystical Make I no go end up for hospital Ready to run your race But you no look my face She said I'm not her taste, and this is what she said, (what she said) No time for Hanky Panky I like guys wey dey spend money But I know you no getty money So I try to comot body You no getty money, But you want to gumbody I no dey for that P So I comot body I'll be BIG oh! See I'll be BIG oh! We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh! 0.2 got nothing on me oh! Faraway, Very BIG eyoo oh oh! Me and my bro we go go places We go enter league oh! I'll be BIG oh! See I'll be BIG oh! We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh! 0.2 got nothing on me oh! Faraway, Very BIG eyoo oh oh! Me and my bro we go go places We go enter league oh! League oh!! It's Greatto the melody boy eyoo! Calebstar Jesam (Jesam)
Writer(s): Great Akpan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out