Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
BadTheSoundBoy
BadTheSoundBoy
Performer
Ifiok Nkereuwem Albert
Ifiok Nkereuwem Albert
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ifiok Nkereuwem Albert
Ifiok Nkereuwem Albert
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dave Keyz
Dave Keyz
Producer
Gigz Beatz
Gigz Beatz
Producer
Samuel Grant
Samuel Grant
Mastering Engineer

Lyrics

Pon di waistline Bum bum wicked Whine and Koch Make your body do am This no be gongo aso But baka din lo oh As e dey be she just dey shout woah woah Girlie no dey make noise Noo No go let landlord know oh Girlie no dey make noise Noo You know mi police sey she wanna get my gb*la Gimme that thing hitter man I want original She put am for the mouth wey she go down on a nigga The way she do me make I close eye like ruger She just dey blow blow blow like Osama And if you hear give me gimme gimme Salma Better whine your waist better gimme python dance Make I show you real bad boy original Your matter E dey mental Cooloo down Cooloo Temper You no go fit to Scatter my dada Na gorimapa Wey dey my head now Wuru wuru Ja mukulu Elikuma Osakuwa Poto poto For my white oh I fit to kpain for your matter oh I wan dey for your matter yo-yo From yaba to osapa Dem call me woman wrapper Girl your body hotter than a sauna Make you give a man Killamiti all night See my girl Fiona Come now make you gimme dutty whine You know mi police sey she wanna get my gbola Gimme that thing waiter man I want original She put am for the mouth wey she go down on a nigga The way she do me make I close eye like ruger She just dey blow blow blow like Osama And if you hear give me gimme gimme Salma Better whine your waist better gimme python dance Make I show you real bad boy original (uh yeh yeh yeh yeh yeh) Your matter E dey mental Cooloo down Cooloo Temper You no go fit to Scatter my dada Na gorimapa Wey dey my head now Wuru wuru Ja mukulu Elikuma Osakuwa Poto poto For my white oh
Writer(s): David Johnny, Ifiok Nkereuwem Albert Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out