album cover
Grind
1
Afro-Beat
Grind was released on May 12, 2023 by 4132579 Records DK as a part of the album Grind - Single
album cover
Release DateMay 12, 2023
Label4132579 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

COMPOSITION & LYRICS
quadri Damilare orulebaja
quadri Damilare orulebaja
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ABN SHAMS
ABN SHAMS
Producer

Lyrics

Hmmm hmmm
Cos na who snooze loose
I keystart tayunyunyun
Tena lo zoom zoom
Make that big move
Blow like balloon boom
Hullabaloo
Stealing or pick pocket Lon bomoje
Hi, hustle hard apply common sense
Paving my ways attaining progress
Put some money on the tab man no Dey roose
Stealing or pick pocket Lon bomoje
Hi, hustle hard apply common sense
I'm on the grind man no Dey roose
Lit the gas on fire Eli bahose
Even who you want go meet with your problem
Him sef Dey busy Dey solve him own
Ototo sha loro toh ba oni kaluku
Person wey you Dey want go meet with your problem
Him sef Dey busy Dey solve him own
Ototo sha loro toh ba oni kaluku
No matter the kpa more so the figure no amount of money is enough
But we appreciating and still showing love
Growing up not knowing say this life no plum
Wetin man dey face daily kpogan
Whatever the grind is keep grinding omo iyami put in work
loo jekokuna e dey sup e go sup
Anyway na way and some way have no door
Locate the exodus o' gbogban
Stealing or pick pocket Lon bomoje
Hi, hustle hard apply common sense
Paving my ways attaining progress
Put some money on the tab man no Dey roose
Stealing or pick pocket Lon bomoje
Hi, hustle hard apply common sense
I'm on the grind man no Dey roose
Lit the gas on fire Eli bahose
Shonye?
To get the money no be suwe
On'gba lorimi kole sumi
Mo gberatan before it's too late
Cos na who snooze loose
I keystart tayunyunyun
Tenalo zoom zoom
Make that big move
Blow like balloon boom
Hullabaloo
Stealing or pick pocket Lon bomoje
Hi, hustle hard apply common sense
I'm on the grind man no Dey roose
Lit the gas on fire Eli bahose
Even who you want go meet with your problem
Him sef Dey busy Dey solve him own
Ototo sha loro toh ba oni kaluku
Person wey you Dey want go meet with your problem
Him sef Dey busy Dey solve him own
Ototo sha loro toh ba oni kaluku
Written by: quadri Damilare orulebaja
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...