album cover
AJE
7
Afro-Beat
AJE was released on May 13, 2023 by Bullion Squad as a part of the album AJE - Single
album cover
Release DateMay 13, 2023
LabelBullion Squad
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM78

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Martins Morris Chukwuemeka
Martins Morris Chukwuemeka
Songwriter

Lyrics

Shout out to my fans
Without una I for don tire
Cause this music no be Mara oo
Stuner no go tire
Not for the fame and the money
But for the passion and the love
And for my people
Wey want see me on top
I no go stop till thy kingdom come
Omoba I Dey For you
If you Dey for me
I stand for you
If you stand for me
Omoba I fight for you
If you fight for me
Shotigbo Stuner Dey for you
If I get money I go spend for you
I got your back , if you Dey for me
Aje , aje , Aje , Aje
Na like this we go Dey Dey
I got your back every night and day
Aje
Aje , aje , aje , aje
Na like this we go Dey Dey
I got your back every night and day
Aje
Focused on the ties
That bond us together
And not the differences
That separate us my brother
I no go looseguard
I no go snitch on my brother
Good times and bad times
I Dey for you my brother
Stab anybody
With my cloak and dagger
If them want test you
My **** , my brother
We go run our race together
And we go Dey for Life forever
Omoba I Dey For you
If you Dey for me
I stand for you
If you stand for me
Omoba I fight for you
If you fight for me
Shotigbo Stuner Dey for you
If I get money I go spend for you
I got your back , if you Dey for me
God Cover me I no want wahala
Stuner no want wahala
Big shout out to my Brothers
Big love forever
Big love forever
Plenty money na I'm I desire
Am a big propeller
Chikamso my brother
Milolo my brother
Investor my brother
Life G my brother
Written by: Martins Morris Chukwuemeka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...