album cover
Elevate
2,856
Afro-Beat
Elevate was released on May 5, 2023 by 4038792 Records DK as a part of the album Elevate - Single
album cover
Release DateMay 5, 2023
Label4038792 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Busy Boy
Busy Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Busy Boy
Busy Boy
Composer

Lyrics

Busy Boy, Busy Boy
If you grind well well, you go elevate
No mind the people wey dem dey hate
Na them go still follow you celebrate
Ori everybody gan lon calculate
And you know say the boys must to chop
That's why everyday the boy dey work
If you standup for yourself you be young leader
If you wan touch the sky you must go harder
Oke Agba ni mogun ema jen ja
Atikekere lomo yen ti ja
Ati dawo ni church, oma kin shey ija
Toba fe dorloro oma need lati ja
Folake ti sope ohun ma bamija
Oso fun mi wipe ohun ma pe soja
Komope awa gan gan ni ghetto soldiers
Everyday we hustle lori titi
LAST LAST WE GO ELEVATE
LAST LAST LORI STREET WE GO ELEVATE O
LAST LAST WE GO ELEVATE
LAST LAST LORI STREET WE GO ELEVATE O
LAST LAST WE GO ELEVATE
LAST LAST LORI STREET WE GO ELEVATE O
LAST LAST WE GO ELEVATE
LAST LAST LORI STREET WE GO ELEVATE O
We started from the bottom
We heading to the top
No matter how you cry tears no fit fill the cup
Shey you know say, my hustle dey my head
Everyday i dey grind I dey hustle for my bread
Ye! Aiye
Penz loshey beat oti gbemi trabaye
Oti gbemi trabaye
Ye! Aiye
Won kinfagidi mu maiye o!
Oke Agba ni mogun ema jen ja
Atikekere lomo yen ti ja
Ati dawo ni church
Oma kin shey ija
Toba fe dorloro oma need lati ja
Folake ti sope ohun ma bamija
Oso fun mi wipe ohun ma kpe soldier
Komope awa gan gan ni ghetto soldiers
Everyday we hustle lori titi oloda
LAST LAST WE GO ELEVATE
LAST LAST LORI STREET WE GO ELEVATE O
LAST LAST WE GO ELEVATE
LAST LAST LORI STREET WE GO ELEVATE O
LAST LAST WE GO ELEVATE
LAST LAST LORI STREET WE GO ELEVATE O
LAST LAST WE GO ELEVATE
LAST LAST LORI STREET WE GO ELEVATE O
We go elevate
Last last we go elevate
Lori street we go elevate o ooh!
LAST LAST WE GO ELEVATE
LAST LAST LORI STREET WE GO ELEVATE O
LAST LAST WE GO ELEVATE
LAST LAST LORI STREET WE GO ELEVATE O
Busy Boy, Eh!!
Written by: Busy Boy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...