album cover
Caution (feat. Vicase)
4
Afro-Beat
Caution (feat. Vicase) was released on May 19, 2023 by Independent as a part of the album Life & Caution - Single
album cover
Release DateMay 19, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

Lyrics

It's your boy O.P.Y
O clickululu Oclickululu
Vicase
Plenty Billi ni mofe baba grant it o (baba grant it o)
Hundred milli we dey spend for a party o (for a party o)
Owo yii kode ni tan mo de shami o (shami o yea yea yea)
Omo ele yi t mo gbe kole pami o (pami o)
Yea yeah yeah
Laulau(laulau) mo spend laulau
See I get the money spray the money yauyau
We no send nobody right now oh laulau
So right now(right now)make we just dey jolly right now
Make we stop all the things wey we dey do right now (right now)
Cos we getting money now now so loud loud
Baby ay
Baby no dey use me play
Anytime we step on the stage
No be lie we just dey spray
We no dey play
Baby ay
Baby no dey use me play
Anytime we step on the stage
No be lie we just dey spray
We no dey play
Me just I dey live my life with no stress(ah ah)
If e dey pain Abeg no vex (ah ah)
Say I just dey spend without conscience
You talk make I stop Abeg na nonsense
Me I no dey Foh Foh
Living my life pelu caution
Omo ti o gbon de ma kogban
Make you tell dem ani kan gbo
Me I no dey Foh Foh(oh ah ah)
Living my life Pelu Caution (oh ah ah)
Omo ti o gbon de ma kogban
Make you tell dem ani kan gbo (ah ah)
Baby ay
Baby no dey use me play
Anytime we step on the stage
No be lie we just dey spray
We no dey play
Baby ay
Baby no dey use me play
Anytime we step on the stage
No be lie we just dey spray
We no dey play
Laulau(laulau) mo spend laulau
See I get the money spray the money yauyau
We no send nobody right now oh laulau
So right now(right now)make we just dey jolly right now
Make we stop all the things wey we dey do right now (right now)
Cos we getting money now now so loud loud
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...