Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Philkeyz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Philkeyz
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Xtreme
Engineer
Lyrics
Take it to the matter
This one mad, oh
Okay yesterday, my mama call me say are you okay?
I tell my mama say I'm very okay
She say, "Remember that you're special baby"
See, I enter uni to study Economics
My music come scatter the premises
What a bad guy
But they come dey feel my melody
Say 'cause na wetin I get I go give
Na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Gimme the mic make I totori you
I go knack you the beat and I give you the melody
Na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Say old mama dem and the youngy dem don dance to my melody
Na wetin I get I go give
Na the rhythm and bass
Na the rhythm and bass
When the gbedu enter the system
They say the thing is ringing inside my head
I never see a gbedu wey sweet like this
Mr. DJ turn up the volume
Shebi na Mr. Melody give us the rhythm
Eh, baby oh, baby oh, baby
Dance to the gbedu make we jolly, oh
No be today I dey knack the gbedu
And na my duty to dey give you the gbedu
'Cause na wetin I get I go give
Na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Gimme the mic make I totori you
I go knack you the beat and I give you the melody
Na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Say old mama dem and the youngy dem don dance to my melody
Na wetin I get I go give
Na the rhythm and bass
Na the rhythm and bass
Written by: Philkeyz