album cover
Koleyewon
17
World
Koleyewon was released on May 19, 2023 by updatebaze as a part of the album Koleyewon - Single
album cover
Release DateMay 19, 2023
Labelupdatebaze
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Uncle Hundo
Uncle Hundo
Performer
Young Beejay
Young Beejay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Yina Donald
Yina Donald
Composer
Jesse Smith
Jesse Smith
Songwriter

Lyrics

Anything I do koleyewon
Money dancing with my chains on
Bust up the place like eleniyan
If dem do anyhow ama le won
Esha ma jo lo
Lati ile Igbo lon ti le mi bo
Things wey we do koleyewon
If dem do anyhow ama le won
Since early Morning i dey red eye red eye
No come disturb me for my squad arena
Hang with the goons steady chasing paper
Don’t play around gotta that big baretta
 Make we do am shoki shoki
24 hrs I dey with my broski
No dey miss shot I dey score like pele
Ask people know wey know me tele tele
Mr DJ
Spin am for them on a replay
All of the girls don dey kigbe
Wetin dey?
Beejay gat the vibes for sure
Swag for sure
Bag for sure
Link up with the baddest
Ask around they know me as the flyest
Banter to banter
No go dey cast am
Back to the matter
Whine to the center
Baby just wreck am
Make I reset am
Make we go Peckham
Shawty go flex ah
Make I just enter
Banter to banter
No go dey cast am
Back to the
Beejay gat the vibes for sure
Swag for sure
Bag for sure
Link up with the baddest
Ask around they know me as the flyest
Written by: Jesse Smith, Yina Donald
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...