album cover
Vanessa
4,420
Afrobeats
Vanessa was released on May 24, 2023 by NPG Music as a part of the album Vanessa - Single
album cover
Release DateMay 24, 2023
LabelNPG Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tee Weirdo
Tee Weirdo
Performer
Thierry Dela Ikeorah
Thierry Dela Ikeorah
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tee Weirdo
Tee Weirdo
Lyrics
Thierry Dela Ikeorah
Thierry Dela Ikeorah
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Possi Gee
Possi Gee
Mastering Engineer
Mindsz
Mindsz
Producer

Lyrics

Tee Weirdo
It's 1 o'clock in the morning (morning)
Where you dey me I no know sef (sef)
I tried to call but you ignore me (ignore me)
Omo this kind attitude sef (sef)
Abi make I pull up in a bimmer (bimmer)
Or make I fuck with the benzo
Abi you want still dey denge pose
Then you can call me after the pose
Friends talk say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o but them they like my style o
Friends talk say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o but them they like my style o
Everything I do, I dey do I dey do am for you (for you)
Girlie na you be the only one wey the burst my medu... lla
Girl your body fine set oh no (oh no o)
E dey cause vibration (bration)
E dey make I ginger oh no (oh no o)
Girl your body make me gyrate o
Vanessa, huh vanessa
You dey give me wahala
You dey give me casala ah
Vanessa, my baby vanessa
You dey cause wahala
You dey give me casala ah ah
Friends talk say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o but them they like my style o
Friends talk say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o but them they like my style o
I be guy guy o
Say I be guy guy o
Say I be guy guy o but them dey like my style o
I be guy guy o
Say I be guy guy o
Say I be guy guy o but them dey like my style o
Possi Gee on the mix
Written by: Tee Weirdo, Thierry Dela Ikeorah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...