album cover
High Way
172
Axé
High Way was released on May 31, 2023 by k.flexBen10 as a part of the album High Way - Single
album cover
Release DateMay 31, 2023
Labelk.flexBen10
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
k.flexBen10
k.flexBen10
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adebowale Rasaq
Adebowale Rasaq
Songwriter

Lyrics

Ben 10
you can call me Kflex omo oba Orin
Shey you go dey Shey you go dey Shey you go dey for me my guy
If I no get raba if I no get level like you Shey you no go chenk me my guy Normally I be hustle boy hustle boy but the hustle never talk for the boy I don bomb many site mo ti bomb bible verse ooo
Baba God you no go vex ooo for this life boys gats to level up ooo Awon kan Ti Jo ju mi to nigba kan ri but now won no le fi ilokulo lo mi Cos I stand on my lane Mio foo fun anybody
All I know God pass everybody
Dem wan dey use style style tell me sorry
Maami lo je kori mi ma sare,inno want make she die kin to ra le calcufast normal head na highway I no tell my papa ki to sanle
Don’t tell me your life story,my eyes don see shege I’m just colding
Anti jola olohun don’t dull me ha ha tin jola Olohun don’t
Shebi iwo lon Shanu mi olorun
Maje ko ju ti mi olohun
Je ki ba egbe pe olohun
Je Kaye mo mi olohun
If I no-blow na shame olohun
I wan walk again olohun
I don’t wanna go astray olohun
Ma je kota yo mi olohun
Shebi iwo lon Shanu mi olorun Maje ko ju ti mi olohun
Je ki ba egbe pe olohun
Je Kaye mo mi olohun
If I noblow na shame olohun
I wan walk again olohun
I don’t wanna go astray olohun
Ma je kota yo mi olohun
One thing I no that’s e sure for me if I blow all over the world no go rest ooo Cos I get the vibe for my head ongbona
And if I drop acapela won Jo lo
Awon Temi no dey dull them turn up
Dem say we dey your back dem roll up
Ade kash na talk and do Kosoro and if no be money matter kilafeso
Awon kan Ti Jo ju mi to nigba kan ri but now won ni le fi ilokulo lo mi
Cos I stand on my lane Mio foo fun anybody
All I know God pass everybody
Dem wan dey use style style tell me sorry
  Cos I stand on my Lane mi o Fo fun anybody All I know god pass everybody
Shebi iwo lon Shanu mi olorun Maje ko ju ti mi olohun
Je ki ba egbe pe olohun
Je Kaye mo mi olohun
If I no-blow na shame olohun
I wan walk again olohun
I don’t wanna go astray olohun
Ma je kota yo mi olohun
Olohun
Olohun
Olohun
Olohun
Olohun
Shebi iwo lon Shanu mi olorun (olohun) Maje ko ju ti mi olohun (olohun)
Je ki ba egbe pe olohun (olohun)
Je Kaye mo mi olohun (olohun)
If I no-blow na shame olohun (olohun)
I wan walk again olohun (olohun)
I don’t wanna go astray olohun (olohun) Ma je kota yo mi olohun (olohun)
Written by: Adebowale Rasaq
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...