album cover
Idan
1,001
Pop
Idan was released on May 31, 2023 by PapiJiggy X Mairlo distributed by Superstar Manager LLC as a part of the album Idan - Single
album cover
Release DateMay 31, 2023
LabelPapiJiggy X Mairlo distributed by Superstar Manager LLC
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Uche Udonsi Umeh
Uche Udonsi Umeh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Peter Boniface Akpan (Ablaze)
Peter Boniface Akpan (Ablaze)
Producer

Lyrics

Eh You be Idan
Molowo money involve
Na only you dem dey consult
Ejanla Eruku investor
Hmm Oga Idan
Tuale ballon d'or
Opportunity dey and Idan no dey
Aje e no go work
If you follow Idan drag kele
Omoh na dead case ooo
If Idan sight your babe
Omoh na relegate
Idan no dey look Uche face
Idan no de disappoint
Idan no fit run you fake transfer
Even if e bounce, e go return
Who be Idan
Everybody know Idan
Idan na the sure vendor
Silence when he de on call
Hmmm
No make me talk
Everybody know Idan
Idan na the sure vendor
Silence when Idan de on call o
International consultant
Idan original observer
Any false intel Idan no dey want
Ekelebe agba controller
International consultant
Idan original observer
Any false intel Idan no Dey want
Ekelebe agba controller
Written by: Uche Udonsi Umeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...