album cover
Troubles
1,748
Afro-Beat
Troubles was released on June 1, 2023 by DEEPLIVE AFRICA LIMITED as a part of the album Troubles - Single
album cover
Release DateJune 1, 2023
LabelDEEPLIVE AFRICA LIMITED
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
siicie
siicie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Isaac Wilson Siicie Arthur
Isaac Wilson Siicie Arthur
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatz vampire
Beatz vampire
Producer

Lyrics

Any weather man i ready
Unless this money no pass ma way
For what i seen so me I study
Can’t let negativity slow ma pace
I fit to sell ma soul just to make ma mommy smile
But i no go sell ma soul cos oluwa make i shine
I fit to break a bone for this pain wey adey carry
But i let it go, make a **** feel alright
Don’t mind to be a Ganja planter
I for feed family now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way
To be a Ganja planter
I for feed family now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way
Demma coming for me oo
Can never let it go oluwa
Many hands dey for ma table
As you do for me oo
Do same for ma blodies o
Plenty meat never spoil light soup
This life want stress me o
I use a strategy o
Lord guide my way
I no want tragedy o
I see am for ma dream and it’s a prophecy o
Say we all fit make am so wild
Demma coming for me oo
Can never let it go oluwa
Many hands dey for ma table
As you do for me oo
Do same for ma blodies o
Plenty meat never spoil light soup
Don’t mind to be a Ganja planter
I for feed famil now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way
To be a Ganja planter
I for feed famil now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way
Written by: Isaac Wilson Siicie Arthur
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...