album cover
E Don Done
Afro-Pop
E Don Done was released on May 25, 2023 by 5394254 Records DK as a part of the album E Don Done EP - EP
album cover
Release DateMay 25, 2023
Label5394254 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
David Eghagha
David Eghagha
Songwriter

Lyrics

E DON DONE
Na him oh na him ohh the boy no dey talk he just dey sing oh
Back when I dey for Palace Old one wey dey my side Effurun
Life sef then e no balance I no talk you feel say I be fool
Kodey e don done
Good life e go reach my turn
Celebrating you at the top
Celeb
Brodie don’t gone
Good life e go reach your turn…m
Celebrating you at the top
Even though tomorrow never speak up
A star bright like a diamond I don’t mind pull up along
I one fly dey chop my own money
Man at work do not disturb me
Money call no be distraction
I go talk if you want to yarn
You know that you can always take my time
know that you dey always dey my mind
Yes Vanities, already got some things I want to know how it feel
Luxury properties sailing yacht in the sea
Staring at the sea with the balcony breeze
Just to chill
Backwood with a couple weed
Sound Good Maximum pls
I don’t mind to fly go to a time were they envy, the Money be coming and I’ll be chilling in pool side
Kodey e Don done
Good life e go reach my turn
Celebrating you at the top
Even though tomorrow never speak up
Brodie don’t gone
Good life e go reach your turn
Celebrating you at the top
Even though tomorrow never speak up
My star bright like a diamond, I don’t mind pull up along
I one fly dey chop my own money
Man at work do not disturb me
Money call no dey distraction
I go talk if you want to yarn
You know that you can always take my time
know that you dey always dey my mind
Yes Vanities, already got some things I want to know how it feel…
Luxury properties sailing yacht in the sea
Staring at the sea with the balcony breeze
Just to chill
Backwood with a couple weed
Sound Good Maximum pls
I don’t mind to fly go to a time, were they envy, the Money be coming and I’ll be chilling in pool side
I don’t mind to fly go to a time, were they envy, the Money be coming and I’ll be chilling in pool side
Written by: David Eghagha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...