Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Erah
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Erah
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
ElkanahWillBeatYou
Vocal Producer
Lyrics
Boomerang For your head ,
Weitin you dey do Na your share !
Emi ni no Motin pashé
They wanna try to make me disappear.
Wake up inna jet
Money BIZA make I flex
I smoked gonn Eyes don red
Motí Sha Gbolor Omo opé
Yes I’m Yes
“””Strategized , moti Redesign
A Big , small size , Riidiisha
Small boy , Big God I’m redefined
Slack on what never loose on God
So much love from here France ??
Oh my God Dem wanna Crucify
She mo jé Jesu , Omo Mariahhhh
Lo moyin Lowo , cannot see me now !
Oh no no , Gbo losho
Make I Cure boredom ,Baby Jojodo
Orobo abi Robot to.
Chop my money I say chop them all
.
Make I drop Lambá , baby go low low
See that girl wey dey stand dey go
Me I dey find love oyoyo
Come to papapa - oyoyo
( Ahhhhhh , Wait wait wait )
Weitin sup ???
I don really try so Many things but this gurl dey make me feel like say I be nobody sha !
My first fans in the house
loved ones wey dem truly got my back
I owe you one from the start
Cheers to the sound of a superstar
AaaaaaaaaaFish , villain no dey copy cat
Ororo fii mii head , e dey shine
I , 2 . 3 count to five
Blink of an eye , emi verified
Yea yea yea ,
Boomerang for your head ,
weitin you dey do Na your share ,
Emini monshi pashé
Dey wanna make me disappear,
Said I woke up in a jet
Money bizza make I flex
I smoke loud eye Don red , moti shagbo lor Omo Ope ,
Strategized moti redesign
Big small size moti ridisha
Small boy big God I’m Redefined
So much love from here to France
She mo jor Jesu Omo Maria
Lomoyin lowo cannot see me now
THE END
WRITTEN BY ERAH
Written by: Erah


