album cover
Koleyemi
200
World
Koleyemi was released on February 8, 2023 by METAL MUSIC WORLD WIDE as a part of the album Koleyemi - Single
album cover
Release DateFebruary 8, 2023
LabelMETAL MUSIC WORLD WIDE
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
BIG BABY C
BIG BABY C
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obehi Civian Aluebho
Obehi Civian Aluebho
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dalor beats
Dalor beats
Producer

Lyrics

Koleyemi
Wicked friends everywhere
You carry me for mind oo
Say make I no survive o
You think say you be god oo
But god no be man ooh
No no no
On a low low
I Dey strive on a low low
You know say life na yolo
Na to reason am and move slow
Move slow oo
So Why do friends
Friends
Turn enemies overnight
In a twinkle of an eye
Everybody don scatter
Oh why
Oh why
So why do friends
Turn enemies overnight
In a twinkle of an eye
Everybody don lose guard
Koleyemi
Koleyemi oooo
Koleyemi
Ko ma le yemi
(Why o why)
Koleyemi
Koleyemi
Koleyemi oo
Ko ma leyemi oo
Everi thing wey I do
Dey buckle my shoes
Wear my sokoto
Face my truth
Let my enemies catch their cruise
Oh yeah
Dem talk say
The devil that you know oo
Is better than the angel you don't know oo
Oh yeah
Omo dem go tell you story wey dey touch
At the end of the day
Na lamba go end am oo
Why do friends
Turn enemies overnight
In a twinkle of an eye(in a twinkle of an eye)
Everybody don scatter wowwww
So why do friends
Turn enemies overnight
In a twinkle of an eye
All the friendship don collapse
Koleyemi
Koleyemi oooo
Koleyemi
(Hmmmn)
Koleyemi ooo
(Kotun yemi o)
Wow wow
Koma leyemi oo
Koleyemi oooooo yeah
Ko ma leyemi ooo
Uh uh
Uh uh
Uh uh
Fake friends every where
Babyc don talk am yeah yeah
Metal music
Dalor Dalor beats
Written by: Obehi Civian Aluebho
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...