Credits
PERFORMING ARTISTS
Kimilist
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Junior Kwame Osei
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
NixieOfficivl
Producer
Lyrics
you got to do what you got to do
yeah
nixie magic
ajeiiiiiiiii
all the talk talk wetine man no hear before
came a long way masa me i can’t give up
drip splash when we show up that’s the gang you know
ohhhhh yeah yeah
all the talk talk wetin man no hear before
came a long way masa me i can’t give up
drip splash when we show up that’s the gang you know
ohhhhh yeah yeah
i no dey give small money chance
i’m with the gang we go hustle to the end
and when we tire we go party to the end
get the cash then we do that shit again
wooo
anadwo i no dey bed
i’m in the studio i be skipping all my class
mehu 3kom so i’m staking all the bread
y3se y3se ma paddy i no dey care
yo DJ drop it make we go
suffer now later let the money
speak
girl i be the lotion wey your body
need
them dey hala when they see say we dey gully
streets
bless the people wey put me on as we stretch to touchi all the billions ahhhh
pon gidi baby pon gidi
say she want a bad boy she go walk with me
she dey make a conversation go easily
and i whisper in her ear listen carefully
ey
they can’t stop my destiny
they no fi quench the fire burning internally
in this life we getti now it’s only temporary
so tonight we ain’t drinking responsibly
ey
do or die issa do or die
forget the honesty i see the hate inside your eye
theif our money saying more dey paradise
better clear the evidence before coti arrive
suicide shun the suicide
there’s a billi ways for you to always get it right
mehn i took an oath i no go talk until it’s done
so i put a bounty on it make i see poverty die
suffer now later let the money
speak
girl i be the lotion wey your body
need
them dey hala when they see say we dey gully
streets
bless the people wey put me on as we stretch to touchi all the billions ahhhh
pon gidi baby pon gidi
pon gidi baby pon gidi
if you want a bad boy you go walk with me
pon gidi mese pon gidi
them no fi quench the fire burning internally
pon gidi baby pon gidi
don’t forget we ain’t drinking responsibly
yeah yeah
suffer now later let the money
girl i be the lotion wey your body
them dey hala when they see say we dey gully
bless the people wey put me on as we stretch to touchi all the billions ahhhh
Written by: Junior Kwame Osei

