Credits

PERFORMING ARTISTS
Gasky
Gasky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Stephen Famous Ebimobowei
Stephen Famous Ebimobowei
Songwriter

Lyrics

Hehehe
Fela wey dey rap
Boi Gasky
Hmm (Progress beat)
Ayy
Chairmanship give me site make I bomb, you no 'gree
But if na for club, you go dey light Hennessy
But if na for club, you go dey carry Olosho
Odika Billlions, na yourself you dey show
Two K sef you no fit sorry for your guy
Give am alcohol and some igbo make e high
Paddy go dey shout "on God" until he die
Paddy go dey find two K e go dey cry
But if na Saraphina call you
Order casket for club joor
Use the André take wash hand
Change like thirty K, use am take spray yansh
Chair-Chair-Chairmanship
Why you bad? (why you bad?)
Why you bad? (why you bad?)
Chairmanship, why you bad like that?
Chairmanship, why you bad? (why you bad?)
Why you bad? (why you bad?)
Why you bad?
Why you wicked like that?
Chei
Omo men
I just gats tell you how e dey play for this side, you no understand?
(Omo evil men full the world oh, you no understand?)
All these chairman dem, how far?
Chei (Progress)
Chairmanship you no like the way your guy take dey fresh
And e for better if na two K e go dey beg
And e for better if the boy still trek
And e for better if my career sef is dead
Chairmanship you go fear who never collect oh
You know say God no dey sleep, no go forget oh
You get money dey put eye for the one I get oh
But nothing Rasta man no go see for ghetto
Chei
(Why you bad?)
Why you bad? (why you bad?)
Chairmanship, why you bad like that?
Chairmanship, why you bad? (why you bad?)
Why you bad? (why you bad?)
Why you bad, why you wicked like that?
Chairmanship, why you bad? (why you bad?)
Why you bad? (why you bad?)
Chairmanship, why you bad like that?
Chairmanship, why you bad? (why you bad?)
Why you bad? (why you bad?)
Why you bad?, why you wicked like that?
(Why you bad?)
Why you bad? (why you bad?)
Chairmanship, why you bad like that?
Chairmanship, why you bad? (why you bad?)
Why you bad? (why you bad?)
Why you bad?, why you wicked like that?
Chairmanship, why you bad? (why you bad?)
Why you bad? (why you bad?)
Chairmanship, why you bad like that?
Chairmanship, why you bad? (why you bad?)
Why you bad? (why you bad?)
Why you bad?, why you wicked like that?
(Progress)
Written by: Stephen Famous Ebimobowei
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...