album cover
Loke
13
Afro-Beat
Loke was released on June 28, 2023 by Hansar Music as a part of the album Loke - Single
album cover
Release DateJune 28, 2023
LabelHansar Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abiola Abdulrahman
Abiola Abdulrahman
Songwriter
Farouk Malik
Farouk Malik
Songwriter
Bossman Kay
Bossman Kay
Songwriter

Lyrics

Hmmmmm eskelebe
Me I know say no be like this e go dey dey
No be like this e go dey dey
No be like this e go dey dey
Olohun kilode
Me I know say no be like this e go dey dey
No be like this e go dey dey
No be like this e go dey dey
When I say my prayers I go on my kneels
E don tey I dey hustle Baba beggy please
Pray for plenty money Lapo (pocket)
Me don't wanna go to lapo
There is nothing that you can't do
GOD I wanna be happy like Jago
Make everybody wanna snap me photo
London,Canada , Toronto
Dem go dey sing my song o, from ojuelegba down to magodo
Bcos, me I wan buy mama prado
She go never drive a picanto
She go travel all around the world o
From ojuelegba to Chicago
Baba Baba Baba loke
See I go try my best before I leave the rest
Wetin go be go be no Dey stress
This life I no come to be suffer head
Brother make you reason, make you listen well o
When the money come all the girls dem say hello
Kini mashe kini mashe if I fall I stand o
Stand very strong on my ten toes
Who don't know what I have been thru
Pay attention
Listen to me
Listen closely
No Dey doubt me
When I have been hustling everyday for the family
So many things you don't know so don't doubt me
Omo yes indeed I be best of me
I be best of me
Make nobody come dey testing me
Who be that guy wey wan kan dey vex me
But I no go even talk
I go hold my peace
Cause I don't know why
Say man dey do man for him own town
But me I no go talk I go shut down
Emi gan rockstar
Yeyeye
Man dey para man dey kanra
Man no see front and no raba
Pray for grace and I pray for jara
I do my best and hope on Baba
But, me I wan buy mama prado
She go never drive a picanto
She go travel all around the world o
From ojuelegba to Chicago
Baba Baba Baba loke
Hmmmmm eskelebe
Me I know say no be like this e go dey dey
No be like this e go dey
No be like this e go dey dey.
kilode
Me I know say no be like this e go dey dey
No be like this e go dey dey
No be like this e go dey dey.
Me I no want if na like this e go dey dey
Written by: Abiola Abdulrahman, Bossman Kay, Farouk Malik
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...