album cover
Owe
94
Afro-Beat
Owe was released on July 12, 2023 by DeekayHouse Entertainment as a part of the album Sounds of Heritage
album cover
Release DateJuly 12, 2023
LabelDeekayHouse Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM80

Credits

Lyrics

Every time I fall my fans go lift me up
You know that kinda love wey money no fit buy
For all your sacrifice I know say life e hard
I promise I go try you know man no be God
Na wuna i di owe
na wuna i di owe
the future and the past na wuna I di owe
Na wuna i di owe
na wuna i di owe
the future and the past oh na wuna I di owe
So many deals wey I run go sign
they nearly make me craze oh ih
no feel say na sika money cuz you don't know
sweat and blood e dey for di bolo yeah
Thank you to the people wey be get my back
Wey be take me in when I no get house
Thank you to the bloggers wey di blog my stuff
wey di show me love make the vibe go round
thank you to the people wey be record me song them
for no nothing
Thank you to the people wey dey want bring me down
but dem no succeed
Na wuna i di owe
na wuna i di owe
the future and the past na wuna I di owe
Na wuna i di owe
na wuna i di owe
the future and the past oh na wuna I di owe
I still remember I played guitar on the road side walk
Shout out to all my guys from downtown Nkwen Bamenda yeah
My super fans you have been nice to me
dunno if I deserve it
Once upon a time go be the story of my destiny
Non but the Almighty designed it
 
Thank you to the people wey be get my back
Wey be take me in when I no get house
Thank you to the bloggers wey di blog my stuff
wey di show me love make the vibe go round
thank you to the people wey be record me song them
for no nothing
Thank you to the people wey dey want bring me down
but dem no succeed
Every time I fall my fans go lift me up
You know that kinda love wey money no fit buy
For all your sacrifice I know say life e hard
I promise I go try you know man no be God
Na wuna i di owe
na wuna i di owe
the future and the past na wuna I di owe
Na wuna i di owe
na wuna i di owe
the future and the past oh na wuna I di owe
Written by: Awu, Awunganyi Etiendem Nkemasong
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...