album cover
Odo
16
Afro-Pop
Odo was released on July 7, 2023 by Independent as a part of the album Sounds of Victory
album cover
Release DateJuly 7, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
GCN
GCN
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Godson Okonye Chukwunekwu
Godson Okonye Chukwunekwu
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
GCN
GCN
Producer

Lyrics

Baby na
Girl you don turn me to Tata
Man a lookin tatted
Cartoon Madagascar
Girl you fire na
Girl you be my weakness
Na you be my sickness
I like the fact say you Soji oh oh
Make I make you my mistress
Baby cool down
Like Meat I chop you like it's Ramadan
Fire Dey go baby fire down
Gimme good love I no go tire na na na
Babylon say I don Choko (I no Choko jor)
Say me I no fit love you oh
Dem say my heart e strong like stone code
But na lie dem Dey lie oh oh
Cos the feeling wey me gat for you (Odo)
Issa spiritual something (Odo)
Physical something dem don't know (Odo)
Wa wa wa wa aa
Aya mi ja wen you no Dey o (Odo)
Aya mi ja wen you no Dey o (Odo)
Aya mi ja wen you no Dey (Baby wa wa wa odoo)
Aya mi ja wen you no Dey o
Aye mi ja baby no go
Wen you leave Mehn I don knw (Oh oh oh)
Stand At ease
Make we we we take a photo
In God we trust baby na my motto
Man trap shey you know I no do bobo you (Girl I no Dey bobo)
Ashanle oya sit back relax
Make we put the gbedu pon d reverse
All that glitters no be gold
But your body fresh o baby e be gold (Ah)
Girl you be my weakness
Na you be my sickness
I like the fact say you soji oh oh
Make I make you my mistress
Baby cool down
Like Meat I chop you like it's Ramadan
Fire Dey go baby fire down
Gimme good love I no go tire na na na
Babylon say I don Choko (I no Choko jor)
Say me I no fit love you oh
Dem say my heart e strong like stone code
But na lie dem Dey lie oh oh
Cos the feeling wey me gat for you (Odo)
Issa spiritual something (Odo)
Physical something dem don't know (Odo)
Wa wa wa wa aa
Aya mi ja wen you no Dey o (Odo)
Aya mi ja wen you no Dey o (Odo)
Aya mi ja wen you no Dey (Baby wa wa wa odoo)
Aya mi ja wen you no Dey o
Aya mi ja wen you no Dey o
Ya mi ja wen you no Dey o
Written by: Godson Okonye Chukwunekwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...