Lyrics

I know you hear me there I swear you tell me that All the other love no dey cry like us We promised; we stronger My heart dey still ponder Wetin we dey do for this craze Cause e don shock my mind On colos me don dey miss you die We gather dey but you leaving chai How many messages you no reply (no reply, ply) Ooh Just speak your mind (speak your mind) I'm here to listen to your beating heart (no beat your heart) Cause either the way na just you and I (just you and I) I know sey me Ano go leave you die Leave your side Come come come I just need your love Me ah don confuse I dey fall fall fall Omoge me ah don confuse Fall fall fall I just need your love For your case ah don confuse Yie yie E come be say I don find you taay Cockasucker when ya working out your body toffee E talk e touch me whenever e hot Something wey dey bounce She give me that thing lighter (light) Whenever she whine she pit mi cock like she ah pilot You ah knuh sey man ah miss the way your body love All the treasures fi mi life cyan pay your body tour I apologize for the way mi talking Babe don't take your heart you know me knocking E don shock my mind On colos me don dey miss you die We gather dey but you leaving chai How many messages you no reply (no reply, ply) Ooh Just speak your mind (speak your mind) I'm here to listen to your beating heart (no beat your heart) Cause either the way na just you and I (just you and I) I know sey me Ano go leave you die Leave your side Come come come I just need your love Me ah don confuse I dey fall fall fall Omoge me ah don confuse Fall fall fall I just need your love For your case ah don confuse Yie yie E come be say I don find you taay E come say ah don dey look for you Babe yeah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out