album cover
Cinderella
1
Afro-Beat
Cinderella was released on August 15, 2023 by Golden-Vikkie as a part of the album Regardless - EP
album cover
Release DateAugust 15, 2023
LabelGolden-Vikkie
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM125

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Victor Ogochukwu Emmanuel
Victor Ogochukwu Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TMS
TMS
Producer
Ay Mix
Ay Mix
Producer
Sound Bakery
Sound Bakery
Recording Engineer

Lyrics

Yeye ah yaya ya e yaya
Ah, ah ah ah ah ahhhh
Ahhhh
Cinderella mi oh
I'm I not enough for you lady oh
This your body's driving me crazy oh
Girlie ya the only thing that I want, forever; come be my lady oh
(Come be my lady oh oh, oh oh oh, oh oh oh) Girlie tell me where you come from
Pull down any Jericho wall for you
Na you be my Bus-Stop, Forever ni oh
Because last time you be show face, wetin xup today (wetin xup today)
I wan see you, I wan kiss you, I wan feel you again (I wan feel you again)
Step-mother wan put assunder
You suppose show your face (you suppose show your face)
Love wey we start since Primary-2
Dem wan con scatter
Cinderella mi oh,
I'm I not a,
I'm I not enough for you (I'm I not enough for you)
I'm I not enough for baby oh (not enough for you)
Cinderella mi oh
I'm I not a,
I'm I not enough for you
I'm I not enough for you baby oh, my lady oh
Girlie I swear
Without your body,
My head dey knock e like engine wey funny
This kind of feeling, cucumber rise and fall
Na pillow I hold e oh
My girlie oh,
This matter e no funny oh
The whole thing get as be oh
As you no dey, na konji kill me oh
Because last time you be show face, wetin xup today (wetin xup today)
I wan see you, I wan kiss you, I wan feel you again (I wan feel you again)
Step-mother wan put assunder
You suppose show your face (you suppose show your face)
Love wey we start since Primary-2
Dem wan con scatter
Cinderella mi oh,
I'm I not a,
I'm I not enough for you (I'm I not enough for you)
I'm I not enough for baby oh (not enough for you)
Cinderella mi oh
I'm I not a,
I'm I not enough for you
I'm I not enough for you baby oh, my lady oh
Cinderella mi oh,
I'm I not a,
I'm I not enough for you
(Cinderel-la mi oh, oh oh oh) I'm I not enough for you baby oh
Cinderella mi oh
I'm I not a, (Cinderella mi oh oh)
I'm I not enough for you
I'm I not enough for you baby oh, my lady oh
Cinderella, my Cinderella oh oh
Cinderella, my sweet e isabella oh
(Girl I dey for you oh oh)Cinderella, my Cinderella oh oh
(Girl I dey for you oh oh)Cinderella, my sweet e isabella oh
Written by: Victor Ogochukwu Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...