album cover
Commotion
2
Alternative
Commotion was released on June 27, 2023 by Ayomide ADL/ Black Rebel Alliance as a part of the album Commotion - Single
album cover
Release DateJune 27, 2023
LabelAyomide ADL/ Black Rebel Alliance
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
ADL!
ADL!
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akeredolu Adeola Ayomide
Akeredolu Adeola Ayomide
Songwriter
Ezimorah Tobenna
Ezimorah Tobenna
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tobe
Tobe
Producer
IJAK
IJAK
Producer

Lyrics

intro/hook:
olopa- ma bota
my **** - a ma japa
together- forever
we cash out- lavida
ohh lavida, ohh
Pre chorus:
When I step inna the place
all eyes on me
Steady giving them commotion
Won wa emi ti mo ti salo
When olopa hear my case
 Awon gan beri
Won l’omo yen omo odaran
Ema besi oma salo
chorus:
Cos we dey give them give them give them problem
For my side we no dey like olopa
All my guys illegal involvements
to dodge yawa omo na problem
we dey give them give them give them problem
For my side we no dey like olopa
All my guys illegal involvements
to dodge yawa omo na problem
verse 1:
what you wanna know again
they just wanna see me fail
they don’t wanna see up
while i’m trying all my best to reach the top
hook:
omoo, olopa- ma bota
my **** - a ma japa
together- forever
 we cash out- lavida
omoo, olopa- ma bota
my **** - a ma japa
together- forever
 we cash out- lavida
Pre chorus:
When I step inna the place
all eyes on me
Steady giving them commotion
Won wa emi ti mo ti salo
When olopa hear my case
Awon gan beri
Won l’omo yen omo odaran
Ema besi oma salo
chorus:
Cos we dey give them give them give them problem
For my side we no dey like olopa
All my guys illegal involvements
to dodge yawa omo na problem
we dey give them give them give them problem
For my side we no dey like olopa
All my guys illegal involvements
 to dodge yawa omo na problem
verse 2:
 I\'ve been all about the money from day one
all of my friends we dey hustle all day long
better days still dey come so i stay strong
anybody wey wan outshine me it go take long
omo omo
hook:
olopa- ma bota
my **** - a ma japa
together- forever
we cash out- lavida
omoo, olopa- ma bota
my **** - a ma japa
together- forever
we cash out- lavida o
hmmmm
Written by: Akeredolu Adeola Ayomide, Ezimorah Tobenna
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...