Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Datboi Smee
Datboi Smee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Datboi Smee
Datboi Smee
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Yung Cartel
Yung Cartel
Editing Engineer

Lyrics

Say say Please sub for me Please sub for me Nai dem take go knack Your serious babe Urgent 2k Urgent 5k Nai dem take go knack osarobo babe I nor de date broke boy But your papa still de work As house boy I no de date broke boy But your papa still de work As house boy Sandra You say your papa na senator Nai you come my dm de beg 2k You say your papa na senator Nai you come my dm de beg 2k You say Dem no go use 50k knack you Dem give you bread and egg You say life too sweet You say Dem no go use 50k knack you Dem give you bread and egg You say life too sweet So your mate de pray for better days You sit down for house Say your evian dey Say wetin, evian dey You no de hustle You wan touch ikebe Say, ikebe Say say Ikebe You no de hustle But you want to touch many ikebe Ashawo dey your eyes Ashawo dey your eyes oo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out