Music Video

Featured In

Listen to See Finish - Single by Kings Moddy
ALBUMSee Finish - SingleKings Moddy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kings Moddy
Kings Moddy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kings Moddy
Kings Moddy
Composer

Lyrics

Ahh ahhh Ahaa ahaa Say na my last prayers I keep asking for my daily bread Make i no die for street Street hard dem no dey tell person Coz life have been soo stressing Painful and shameful Buh as am working i am praying Fasting and prayers My God Jah No let them see me finish No let them see me finish No let them see me finish Ewooh Baba ejoo No let them see me finish No let them see me finish No let them see me finish Jah i lift up my hands Ejoo biko Dem say nothing happen to a man Unless him done kpaii Him die Papa i give you this day My daily bread Coz if i no chop Mama no chop Wetin i for gain gain Oluwa fumi dollar Remember me Oh oh oh Remember me Ejoo baba Remember me Oh oh oh Remember me Heee hee My God Jah No let them see me finish No let them see me finish No let them see me finish Ewooh Baba ejoo No let them see me finish No let them see me finish No let them see me finish Chukwu biko No let them see me finish No let them see me finish No let them see me finish Ewooh Papa Ejoo Let them see me When i leave the trenches When i dey for 02 When i win grammy Win grammy
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out