Lyrics

Kcee limpopo Jaysynth give dem the fire E-Money Igwe (whoo) I need a little lemon and ginger (jor-jor-jor) She got a vibe, she got a vibe, mamacita (oh no) Back inna the days I dey see her for Shitta (Jekonmo, jekonmo) Oh my God, the way you move, senorita Arabarabarapam As I dey sing, she dey dance like ninja Arabarabarapam See dancehall, everybody dey scatter Arabarabarapam Ojapiano everybody dey ginger Arabarabarapam It's a new vibe everybody dey feel am, dey feel am Let's go! It's like a dream come through (okay) I got a lot of people confused (je'konmo) Badman K on cruise Sipping on my gin and juice, oh, no So when I peep outside my window (wetin you see?) I see the party, everybody dey scatter (normal) They put my song on replay, dey dance am (they must dance oh) Arabarabarapam As I dey sing, she dey dance like ninja Arabarabarapam See dancehall, everybody dey scatter Arabarabarapam Ojapiano everybody dey ginger Arabarabarapam It's a new vibe everybody dey feel am, dey feel am Let's go! This beat go make you mad
Writer(s): Kingsley Okonkwo, Chisom Obinna Onyeke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out