album cover
Bad Belle
104
Afro-Beat
Bad Belle was released on July 7, 2023 by Obafunshy Records as a part of the album Bad Belle - Single
album cover
Release DateJuly 7, 2023
LabelObafunshy Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Malik Ahmed
Malik Ahmed
Songwriter

Lyrics

Scooby rooby doodoo
If you don't love me tell me, don't fake the love
Say it in my front, no go dey talk backwards
Talku talku! you can do your Amebo
But no go chop my face, make you no chop injure
Cuzz I overlooked it, no mean say emi o gbon
You fit know me, shey you know where the guy came from
Cuzz I locked up low key, I no rush dey talk
Cuzz person wey dey find money no dey fined trouble
Well that no dey my mind ni
I just want make my money
I live my life properly, no use your own bother me
As I dey move my move, low key catch my cruise
No come use your reggae, come dey spoil my blues
I've been working lonely, like a one-man army
I need nobody company, no come dey tell me rubbish
A little thing dem go carry your matter for their head
They want you doing, but dey don't want to see you better than them
Oh no no why e be so
Some people no want your growth
When you're making success won fe ko subu o
And it is same people wey dey laugh with you
Oh no no why e be so
Some people no want your growth
When you're making success won fe ko subu o
And it is same people wey dey laugh with you
I'm just that boy God is helping
Dem they do their thing kole mumi
No need no one approval to be happy
I get my approval from Almighty
Yah Allah, I say Alhamdulillah
Wake up in the morning, I say Bismillah
I thank God, and appreciate what he has done so far
And the little wey I get dem say I raise shoulder
Well that no dey my mind ni, I just wan make my money
I live my life properly, no use your own bother me
As I dey move my move, low key catch my cruise
No come use your reggae, come dey spoil my blues
I've been working lonely, like a one-man army
I need nobody company, no come dey tell me rubbish
A little thing, dem go carry your matter for their head
They want you doing but they don't wan to see you better than them
Oh no no why e be so
Some people no want your growth
When you're making success won fe ko subu o
And it is same people wey dey laugh with you
Oh no no why e be so, some people no want your growth
When you're making success won fe ko subu o
And it is same people wey dey laugh with you
Written by: Malik Ahmed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...