Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Trate
Trate
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Layefa Shelleng Okiakpe
Layefa Shelleng Okiakpe
Songwriter

Lyrics

Nothing be the thing.
Nothing be the thing.
Nothing be the thing.
Nothing be the thing (3x)
Iya omo (omo)
Muku lulu (kululu)
Yes oshey ( oshey oshey)
Agbalagbi gbori wole (eh)
Owo wolay wa
Owo niko Ok eh..
(Hype bridge)
Ladies and gentlemen
Kwe
Chale LSO bossu e be big brand
Were we style and where we dey shine
E be good vibe chale make u check ur time,
Outfit branded product e be fine
Hmmm,
Quality eyen tight
If u purchase we go deliver
On time,
If u place order bossu we go drink wine
Young CEO henessy fit to high,
Way the men dem wey dey wn place order,
Wey d girls dem wey dey wear d designer,
Chale ah be chief for my area
Wen ah pull up with my swag
Dem dey see me na,
Big man thing quality
dem dey feel am
Agbalagbi loriwa….shekina
My guy
L S O no fit vanish
Even for d Shirt front
U fit see Spanish ahhh
Nothing be the thing.
Nothing be the thing.
Nothing be the thing.
Nothing be the thing (3x)
Iya omo (omo)
Muku lulu (kululu)
Yes oshey ( oshey oshey)
Agbalagbi gbori wole (eh)
Owo wolay wa
Owo niko Ok eh..
Written by: Layefa Shelleng Okiakpe
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...