album cover
Glory
7
African
Glory was released on July 14, 2023 by YYB Records as a part of the album Snoweezy
album cover
Release DateJuly 14, 2023
LabelYYB Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

Lyrics

Make una leave story, oluwa lo ni glory
Who God don bless, no man can curse
Oluwa lon sho mi, ko si story
Omo ko si story, Who God don bless, no man can curse Oluwa lon sho mi.
Won le le le ( won o ba ) X8
Brother no bother me o (ha)
Oluwa lon cover mi o (ye ye)
Dem go dey wonder ni o
Boya o lo se money launder ni o
Ota mi o niya f’oko o
Akoyoyo a kan l’ese o
Awa ma rin bayi
rin bayi
rin bayi
rin bayi
rin bayi
Won le le le ( won o ba ) X8
Gbetiti gbetiti gbe ( gbe gbe )
Snoweezy gbe tuntun de
As I dey sing, dem dey dance
All the boys all the girls dem dey shout kilode
Gbetiti gbetiti gbe, one billion dorime
Ameno dorime, dorime, mi re re mi re re
Make una leave story, oluwa lo ni glory
Who God don bless, no man can curse
Oluwa lon sho mi, ko si story
Omo ko si story, Who God don bless, no man can curse Oluwa lon sho mi.
Won le le le ( won o ba ) X8
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...