album cover
All Over
223
African
All Over was released on August 4, 2023 by Audio-Nerd Music as a part of the album All Over - Single
album cover
Release DateAugust 4, 2023
LabelAudio-Nerd Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Lyrics

The night still young, and shayo too much
We suppose rub shoulder o - Vanessa!
Tonight I go hold you down na, and I go do too much yeah
Cos I'm getting drunk, Shalewa!
It's 2 o'clock in the morning, shey your friends go come over?
(L'eko!)
Make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa?
Hennessy ti wo body, jeje, touch me all over
Shey tonight we go rock till we tire
And we can do it all over yeah
I never know wetin girlie give me chop
Wetin you start, girl you gotta keep it up
And anything we do, omo shey you no go talk
Na this kind life all man wan dey chop (Chop am!)
E get as e dey do me for body, sweet me for my belle
Totori my system, goosebumps for my body
Come make we cheers to the freaking weekend, I got my henny and lime
And all my men dem dey here, they always dey on time
2 o'clock in the morning, shey your friends go come over?
(L'eko!)
Make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa?
Hennessy ti wo body, jeje, touch me all over
Shey tonight we go rock till we tire
And we can do it all over yeah
(L'eko!)
It's 2 o'clock in the morning, shey your friends go come over?
Make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa?
Hennessy ti wo body, jeje, touch me all over
Shey tonight we go rock till we tire
And we can do it all over yeah
Written by: Bright Azubuike, Emmanuel Antwi Boateng, Marvis Bill Iguodayela
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...