album cover
Oroma
3
Afro-Beat
Oroma was released on December 15, 2024 by Propahly Music Inc as a part of the album Oroma - Single
album cover
Release DateDecember 15, 2024
LabelPropahly Music Inc
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM193

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Marvis Bill Iguodayela
Marvis Bill Iguodayela
Songwriter

Lyrics

Inside my head for my heart, for my mind
E dey gbonono
The type of love you dey show me omoge
E dey gbonono
I no go let you leave, give dat girl I want more
Dat girl I dunno, you are my girl dat for sure
See I get a fine babe with a fine face
She no dey smoke ciga
But she dey form crase
See I get e fine girly with a fine face
She no dey smoke ciga
She Dey form crase oh low low
As lion no fit born goat I rest my case
So drink from my liquor
Make me your business
Oroma Roma give me romance
(give me romance)
Give me romance inside rooma
(Give me romance)
Abena romance me oh romance
(Give me romance)
Give me romance inside rooma
Be my woman
As you dey enter my eyes like this
Others guys dem wan do
But na them Sabi
I know you never see nothing like this
Something long when sweet
Make you stand like thief
He fit to give you Jedi Jedi
Gbedu wen make you dey shake body
Girl I want you to be all for me
So tell me why you go dey form for me
Cos you be fine babe with e fine face
You no dey smoke cigar
But you dey form crase
Shebi you need visa to come my place
Make I play you sugar cane
On top your fine waist
Because you be fine baby with a fine face
You no need no visa to come my place no no no
You no dey smoke cigar
But you dey form crase
Make I blow my big chedda
On top your big waist soooo romantic
Oroma Roma give me romance
(Give me romance)
Give me romance inside roma
(Give me romance)
Abena romance me oh romance
(Give me romance)
Give me romance inside rooma
Be my woman
Yea yeahhhhh so romantic
Abena Abena so romantic
Yeah yeah so romantic
Oh oh Oroma Romance me
Written by: Marvis Bill Iguodayela
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...