album cover
Everything Kpakam
8
Music
Everything Kpakam was released on July 20, 2023 by Nico Gravity as a part of the album Everything Kpakam - Single
album cover
Release DateJuly 20, 2023
LabelNico Gravity
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM122

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nico Gravity
Nico Gravity
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nico Gravity
Nico Gravity
Songwriter

Lyrics

Na me be the Don Na them be follow-man!
When we dey siddun na me dey command
Everything I get my own I no dey borrow
My lyrics are sharper than the sword of Zorro
I no get sadness I no dey for sorrow
Wetin I dey look for na better tomorrow
If you sabi Wyclef Diallo Diallo
Then you suppose know me the Alabi Yello
Because now:
everything kpakam go tell Pamela!
Everything kpakam tell Jennifer
everything kpakam and Amaka
everything kpakam Alla di girls know me for
everything kpakam original
everything kpakam international
everything kpakam nanainananaa
everything kpakam
Abuja girls, they like to friend senator
If you never get, if you see shawty mek you no torkor
they wan fancy clothing big big parlor with a flatscreeen telly
But I can\'t blame the girls them they can\'t make love on a hungry belly
Aje pako girls, keke napep driver!
I don\'t like to kiss, I don\'t want to swallow nobody saliva!
I be original dangbana
International madmana
The girl them love my banana
I dey play ball for Maracana
Sensimilla na choko man a mariwana
Anytime I catch a woman I dey paripasa
Girl them a call me the shugaban kasa kasa
When e come to loving I be oga patapata
raise up your hand if you be oga patapata
And say:
Everything kpakam original
Everything kpakam international
Everything kpakam alla the girl know me for
Everything kpakam Pamela and Jennifer
Everything kpakam and Amaka
Everything kpakam nanainananaa
Ye Baba God eh!
Everything kpakam
Everyday for my life na carnival, everyday for me na calabar carnival!
The girls for my yard them a practical henessy moet champaign them a pop it all
Baby follow me I get rabba I go give you everything be my aroba aa
Everything kpakam ni ile aye mi oo
Everything kpakam let me see you move
Everything kpakam oya let me see dance
Everything kpakam Ye Baba God eh!
Everything kpakam we thank you eh
Everything kpakam nanainanaaa.
If you want to manya, mek you dey manya!
If you want to shayo, mek you dey kolo!
If you want to jump and take off your polo!
If you want to manya, mek you dey manya!
If you want to kolo, mek you dey kolo!
If you want to jump and take off your polo!
Na Baba God dey do am now mek we dey jolly
Everything kpakam! everything chilling!
Everything chilling chilling it\'s chilling!
Everything kpakam! everything chilling!
Everything chilling chilling it\'s chilling!
Everything!
Everything kpakam o ga oh!
Everything kpakam ni ile aye mi oo
Everything kpakam I thank God oh
Everything kpakam cos baba na baba
Everything kpakam Ye Baba God eh!
Everything kpakam go tell Pamela
Everything kpakam run go tell Jennifer
Everything kpakam alla the girl know me for!
Abuja girls, they like to friend senator
If you never hammer, if you see shawty mek you no torkor
they wan fancy clothing big big parlor with a flatscreen telly
But I can\'t blame the girls them they can\'t make love on a hungry belly
Aje pako girls, keke napep driver!
I don\'t like to kiss, I don\'t want to swallow nobody saliva!
I be original dangbana
International madmana
The girl them love my banana
I dey play ball for Maracana
Sensimilla na choko man a mariwana
Anytime I catch a woman I dey paripasa
Girl them a call me the shugaban kasa kasa
When e come to music I be oga patapata
raise up your hand if you be oga patapata
And say:
Everything kpakam Ye Baba God eh!
Everything kpakam I thank you eh!
Everything kpakam cos na you be baba
Everything kpakam international
Everything kpakam well original
Everything kpakam and I am sensational
Everything kpakam alla the girl know me for
Everything kpakam Well Pamela Jennifer
Everything kpakam nanainananaa
Everything kpakam tell Amaka!
Everything kpakam nanainananaa
Everything kpakam say baba God eh
Everything kpakam oya let me see you dance!
Everything kpakam oya let me see you move!
Everything kpakam
let me see you move, let me see you wine, let me see you dance.
Written by: Nico Gravity
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...