album cover
Dreams
4
Hip-Hop/Rap
Dreams was released on July 28, 2023 by Tonero2hot as a part of the album Scar Phase
album cover
Release DateJuly 28, 2023
LabelTonero2hot
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tonero2hot
Tonero2hot
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Iloabuchi Tochukwu
Iloabuchi Tochukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tonero2hot
Tonero2hot
Producer

Lyrics

Look at this dreams i’m chasing
All the sleepless nights i’m facing oh
I don lose so many friends oh
Everybody just dey try make dem level up
Family na once in a while
Mama called me she said why
Why you no dey answer your phone
Abi you wan make everybody leave you alone
So i tell her mama na the hustle
Wey dey take my time
If i get chance i go record everytime cos
I don’t wanna sleep on my grind no more
So i tell her mama na the hustle
Wey dey take my time
If i get chance i go record everytime cos
I don’t wanna sleep on my grind no more
Chineke zamo zamo oh oh oh
Chineke zamo zamo oh oh
Chineke zamo zamo oh oh oh
Chineke zamo zamo oh oh
Popsee call say make i go back to school
Say my recent behavior is not cool
Say make i get the certificate oh
I say no worry pops e no fit late oh
I’m getting deeper in the game
And i no go stop till the world knows my name
Eh i go get the money and the fame
So i tell am papa na the hustle
Wey dey take my time
If i get chance i go record everytime cos
I don’t wanna sleep on my grind no more
So i tell am papa na the hustle
Wey dey take my time
If i get chance i go record everytime cos
I don’t wanna sleep on my grind no more
Chineke zamo zamo oh oh oh
Chineke zamo zamo oh oh
Chineke zamo zamo oh oh oh
Chineke zamo zamo oh oh
Look at this dreams i’m chasing
All the sleepless nights i’m facing oh
I don lose so many friends oh
Everybody just dey try make dem level up
Family na once in a while
Mama called me she said why
Why you no dey answer your phone
Abi you wan make everybody leave you alone
Written by: Iloabuchi Tochukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...