album cover
Not My Problem
3,013
Afro-Pop
Not My Problem was released on July 28, 2023 by Adekunle Gold PS/ Def Jam as a part of the album Tequila Ever After
album cover
Release DateJuly 28, 2023
LabelAdekunle Gold PS/ Def Jam
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Vocals
Godwin Sonzi
Godwin Sonzi
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Shae Jacobs
Shae Jacobs
Songwriter
Godwin Sonzi
Godwin Sonzi
Songwriter
Adekunle Kosoko
Adekunle Kosoko
Songwriter
Lola Rae
Lola Rae
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shae Jacobs
Shae Jacobs
Producer
Liz Robson
Liz Robson
Recording Engineer
Jesse Ray Ernster
Jesse Ray Ernster
Mixing Engineer
Harry Chaplin
Harry Chaplin
Immersive Mixing Engineer
Gerhard Westphalen
Gerhard Westphalen
Mastering Engineer

Lyrics

[Intro]
Not my problem
Na your problem
[Verse 1]
Se I no dey satisfy you
24/7 I dey ride I don tey wey beside you
Baby, no make I remind you
Sey my love is the sweetest, nah, you canʼt deny, boo
[Verse 2]
Na you say AG baby o I go carry your baby o
Ahh, ahh
No be one of your word o
I dey true you dey parọ o
You dey play with my mind o
Dey turning my head like merry go round o
You dey go back and forth o
Say I am the one but you choosing yourself o
Wahala o
Today you wan stay, tomorrow you wan go
No get control, my heart breaks slow
Baby, I no beg you if you wan go
[Chorus]
'Cause itʼs not my problem
I no go wait for you to see Iʼm not your option
I no wan hear story, se, it's your problem
I no go hold you down, if you show me doubt, na your problem
Ọmọ itʼs your problem, your problem, oh, oh
[Verse 3]
Girls plenty, plenty
Why you come dey play like say I be your ọbọlọ o?
Eye don detty, detty
Wetin you dey do me onyi mi l’ọpọ lọ o
I no blame you, no be your fault o
Na me go find love o instead money
See, one tear drop, I no dey owe you
Baby, if you leave me onto the next, now, now
[Verse 4]
You dey play with my mind o
Dey turning my head like merry go round o
You dey go back and forth o
Say I am the one but you choosing yourself o
Wahala o
Today you wan stay, tomorrow you wan go
No get control, my heart breaks slow
Baby, I no beg you if you wan go
[Chorus]
'Cause itʼs not my problem
I no go wait for you to see I'm not your option
I no wan hear story, se, it's your problem
I no go hold you down, if you show me doubt, na your problem
Ọmọ itʼs your problem, your problem
[Outro]
Itʼs not my problem
I no go wait for you to see Iʼm not your option
I no wan hear story, se, it's your problem
I no go hold you down, if you show me doubt, na your problem
Ọmọ itʼs your problem, your problem, oh, oh
Written by: Adekunle Kosoko, Godwin Sonzi, Lola Rae, Shae Jacobs
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...