album cover
Inbox
336
Hip-Hop
Inbox was released on April 15, 2024 by WVE/Aristokrat Records as a part of the album UGLY
album cover
AlbumUGLY
Release DateApril 15, 2024
LabelWVE/Aristokrat Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
DanDizzy
DanDizzy
Performer
Daniel Darius
Daniel Darius
Lead Vocals
Akujobi Chimezie Elvis
Akujobi Chimezie Elvis
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Darius
Daniel Darius
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
PD
PD
Producer

Lyrics

Wave zaddy yeah yeah
I know you, I know you, Akpor Marine
I know say you dey carry akpor
No think say I nor know
Joncing Manchi
E pain me, E pain
E pain me well well, I nor talk
(I hear wetin you talk, I just dey lock up for you no mean say I be mugu)
Just dey do, just dey do
I swear, e pain e pain me well well
I lock up
Na because I just wan dey go on with my life
No be say all those ones
Cause I don't talk about the past make my matter no cast
I moved on now I'm in the future
Combination with the money mixture
Me sef I dey see my future wetin dey my back e no bother me jhoor
I know say I need some income
Na em make I dey on bigger picture
Money dey!
I want something wey go make me feel alright, I know you hating behind me
Akpor!
I know when you tell me you like, You dey whine me
Whenever its time but I like to see the silver lining
I no dey
I know say we go dey alright
Yiu know say me I no wan fight
Na em make I no talk oh
I say e pain, e pain me well I nor talk
I say e pain, e pain me well I nor talk
I dey on my widas sha no shaking tree
Aboi we go meet for front
Thats why I don't talk about the past because you know I moved on
I dey chop life now abeg
No disturb me with that your worry worry
Lifestyle
Laggadis laggadat
Life just dey move laggadat
Easy life I dey soft no be mouth
Who dey cap, you go chop slap
Written by: Daniel Darius
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...