album cover
Too Late
275
World
Too Late was released on July 28, 2023 by D6R Entertainment Limited as a part of the album Too Late - Single
album cover
Release DateJuly 28, 2023
LabelD6R Entertainment Limited
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM199

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Longtym
Longtym
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Attai Musa
Attai Musa
Songwriter

Lyrics

I don't sleep well contained in these four walls
So many things to remember
The ghost from my past know where to find me
Longtym dey here so
Yeboo
Me I dey chase my bread
Like person wey dem swear for
Like I don't even care
Voices in my head
I no fit sleep for bed
I've been talking to myself
Lately (lately)
I've been running lately
E come be like say my heart Dey fail me
So make you hear me loud and clear
Angela jo
Angela please don't go
(Angela please don't go)
Give you my heart and soul
(Give you my heart and soul)
You make a man wan kolo (kolo)
Oh no (oh no)
Angela jo oh
Please don't go
Say If you leave where me I wan go
Where me I wan go
It's too late to run now
It's too late it's too late
It's too late o
I don't sleep well contained in these four walls
So many things to remember
The ghost from my past know where to find me
You mess with my head spin me like propeller
Nothing wey I never tell her
And if I dey on you I go last long like I be Methuselah
On the low make you boogie down make you dance awilo
Me I don tell you make you forget philo
Bola Tito me I no go let you go
Lately (lately)
I've been running lately
E come be like say my heart Dey fail me
So make you hear me loud and clear
Angela jo
Angela please don't go
(Angela please don't go)
Give you my heart and soul
(Give you my heart and soul)
You make a man wan kolo (kolo)
Oh no (oh no)
Angela jo oh
Please don't go
Say If you leave where me I wan go
Where me I wan go
It's too late to run now
It's too late it's too late
It's too late o
Written by: Attai Musa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...