Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ofili
Ofili
Performer
Ludovica
Ludovica
Performer
KissBeatz
KissBeatz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ofili
Ofili
Songwriter
Ludovica
Ludovica
Songwriter
KissBeatz
KissBeatz
Composer

Lyrics

Life nor be beans but we wan chop We nor dey see when they fuckup Papilo still go dey turn boss Papilo still go dey make you pompous I do ma thing jeje gimme dat And I stand well o gidigba You wanna price me do the math Mmm mmm Many promises wey we no get the feedback If e no be money I nor dey for the chit chat Plenty things for my brain I wan speak out Hmmm mmm It's been a long long time pon tha road Wey man don dey knock on tha door And man still dey search for tha gold You know nobody know tomorrow Me I just wan feel at home Tell them make the leave me alone Me I wan dey do as know Tell em make dem leave me alone Life nor be beans but we wan chop We nor dey see when they fuckup Papilo still go dey turn boss Papilo still go dey make you pompous Life nor be beans but we wan chop We nor dey see when they fuckup Papilo still go dey turn boss Papilo still go dey make you pompous I could lead you astray but I don't want to If you tell me a lie me go find out oh You no push me away On and off, never break Cuz I care, yes I care Oh yeah Yeah yes I've been good all year Me work hard no tears Chop the bread I eat Me be safe Ofili with me I'll be okay Make me feel at home Oh today I'll be the first to say Life nor be beans but we wan chop We nor dey see when they fuckup Papilo go still turn boss Papilo go still make you pompous Life nor be beans but we wan chop We nor dey see when they fuckup Papilo still go dey turn boss Papilo still go dey make you pompous No no nobody know Nobody know When I don dey do my thing dey go As I dey run am on a low No no nobody know Nobody know When I don dey do my thing dey go As I dey run am on a low
Writer(s): Whales Godwin Ofili, Edqvist Bjorn Magnus, Hallberg Lars Bjoern Erik, Hector Theo Eric, Hellbring Olle Erik, Josef Sami Yousri, Zacharias Oerjan Nordmark Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out